DOWNLOAD: Bella Shmurda – I No Go Die Tonight MP3
Bella Shmurda, an Nigerian Afrobeat musician, drops this powerful music in 2022, and he titles it “I No Go Die Tonight” So many things on my shoulder. and this is an amazing production for your listening pleasure.
I No Go Die Tonight by Bella Shmurda. It is a song that I have always had in my heart. I know you will enjoy it. Download it today.’
Download Latest Bella Shmurda New Song 2022 / Music, Video & Albums/EP’s here On Zacknation.net
I No Go Die Tonight [Download]
If you are a music artist, be it upcoming or famous and you wish to drop your music for fans to access it here online. Call on +233548221150
Bella Shmurda many things Lyrics
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say thе boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Dеn ma ride or die
When they see me show
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
- Download Mp3 : Tulenkey Tonight(Opens in a new browser tab)
- DOWNLOAD: WurlD – Sad Tonight MP3(Opens in a new browser tab)
- Download Mp3: R2Bees – Get Get No Dey Want(Opens in a new browser tab)
- Sarkodie Ft. Akan – All Die Be Die (Prod. By Ware)(Opens in a new browser tab)
- DOWNLOAD: Poco Lee Ft Black Sherif – Yard MP3(Opens in a new browser tab)
https://youtu.be/VVHkTaqvxr4