Zacknation
DOWNLOAD: Shatta Wale – Cold Store MP3
Shatta Wale, a Ghanaian dancehall musician, is out now with a new song titled “Cold Store” mp3 download. is his first song for july 2022, and this jam hits hard. Enjoy and kindly share this tune.
Cold Store By Shatta Wale. It is a song that I have always had in my heart. I know you will enjoy it. Download it today.’
Download Latest Shatta Wale New Song 2022 / Music, Video & Albums/EP’s here On Zacknation.net
Cold Store [Download]
If you are a music artist, be it upcoming or famous and you wish to drop your music for fans to access it here online. Call on +233548221150
Shatta Wale – Cold Store Lyrics
I just want weak so ano know no storm
I no be cow meat so ano know no cold store
The advice I take Abass Giwa live long
Many things I learn for the streets I dey live on
So tell’em if dem want fire we go fire
If dem want make we taya dem go taya
Jesus Christ come save my soul today
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
I dey play my beat I dey hustle like this
So why you want beef me?
If I no join your thing wey I create my thing
Why you dey diss diss?
Listen me I pass be careful
So be in their care make dem create fool
I no be enemy of the devil but when I do satan go shock I tell you
Me I get God signature
I dey sign haters like paper
If you never see your future
Come to Shatta Wale ago show you scriptures
CHORUS
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
I just want weak so ano know no storm
I no be cow meat so ano know no cold store
The advice I take Abass Giwa live long
Many things I learn for the streets I dey live on
So tell’em if dem want fire we go fire
If dem want make we taya dem go taya
Jesus Christ come save my soul today
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
Insha Allah o
We go make am for this street
Insha Allah o
Who no like this 6 feet
- DOWNLOAD: Black Sherif – Kuacha Ft Kelvyn Boy & Darkovibes
- DOWNLOAD: Lalid Ft Black Sherif – Ogya MP3
- DOWNLOAD: Mzvee – 10 30 (Full Album) Zip & MP3
- DOWNLOAD: Shatta Wale – Yawa Of The Day MP3(Opens in a new browser tab)
- Joey B – Cold Ft. Sarkodie (Prod. By DJ Krept)(Opens in a new browser tab)
- Download Top 10 Songs This Week (EP. 2)(Opens in a new browser tab)
- DOWNLOAD: Ibraah – The King Of New School (Full Album MP3)
- DOWNLOAD: Raybekah – Ex Boyfriend MP3
- DOWNLOAD: Squash – Foot MP3
- DOWNLOAD: BNXN – For Days MP3(Opens in a new browser tab)
- DOWNLOAD: Zuchu – Fire (Faya) MP3